National

President Tinubu Land London For Historic State Visit

todayMarch 18, 2026 3

Background
share close

By; Esther Ayoola

Oga Presido, Bola Tinubu, wey dey go do historic state visit, don land London, United Kingdom with im wife, Oluremi Tinubu.

According to president tuk, tuk, Bayo Onanuga dem touch London Stansted Airport for 3:18 pm on Tuesday.

Tinubu meet Mark Bevan, Deputy Lieutenant of Essex, plus Naija acting High Commissioner Ambassador Mohammed Maidugu and other big oga dem.

For di visit, King Charles III and Queen Camilla go host Tinubu and im wife for Windsor Castle from March 18 reach March 19.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app