Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don order, say make all im political appointees wey wan run for any election for 2027 resign from dia work before March 31.
Head of Information for OSGF, Dewan Goshit, naim announce dis news on Tuesday.
Baba Seyi say, dis follow Section 88(1) of di Electoral Act 2026 and di INEC timetable for party primaries.
Dis order dey affect all presidential appointees wey dey try enter party primaries or seek nomination for any elective position.
Written by: News Author
2027 election Nigeria BOLA AHMED TINUBU Political appointees resignation Tinubu directive appointees
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026