Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Confederation of African Football Appeal Board don rule say Senegal forfeit di AFCON 2025 final, give Morocco 3–0, wining under competition rules article 84.
Dem say Senegal break rules during di match, so Morocco protesting na Korrect and dem award di victory to Fédération Royale Marocaine de Football.
For di case of Ismaël Saibari, dem reduce im punishment to two-match ban with one suspended, and cancel di $10,000 fine.
CAF sti fine Morocco for some issues like ball boys and laser mata, but dem reduce some of di money while blocking other complaints.
Written by: News Author
AFCON 2025 results CAF ruling football Morocco national football team Senegal national football team
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026