Sports

Hearn Clear Mata Say Joshua No Sign Deal To Fight Fury

todayMarch 20, 2026 19

Background
share close

By: Esther Ayoola

Promoter Eddie Hearn don deny say dem nor sign any fight between Anthony Joshua and Tyson Fury.

Gareth A Davies bin report say na Netflix go show di big fight.

But Hearn yarn say nothing like dat and dem never agree anything.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds