Sports

NPFL Match Day 31: Katsina, Kano, Remo, Rangers Record Win

todayMarch 23, 2026 4

Background
share close

For Sunday matas, the NPFL nor dey slack at for match day 31  as top teams  fight for points.

Katsina United FC beat Shooting Stars FC 1-0, while Kano Pillars FC show power with 2-0 win over Enyimba International FC.

Remo Stars FC carry 3-1-win comot for Kwara United FC, and Enugu Rangers FC waka go 2-0 against El-Kanemi Warriors FC.

Some games like Warri Wolves FC vs Bendel Insurance FC and Wikki Tourists FC vs Barau FC end 0-0.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app