Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Inspector General of Police, Olatunji Disu, yesterday don ginger Naija newly promoted senior officers to see am as opportunate to serve dia fathers land.
E tell di Deputy Inspectors-General (DIGs), Assistant Inspectors-General (AIGs), and Commissioners of Police (CPs) say make dem no tolerate corruption, indiscipline, or slack.
Disu give dis charge for Abuja as e dey decorate di officers with dia new ranks.
Written by: News Author
NIGERIA POLICE Olatunji Disu police leadership
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026