National

NDDC Open Foreign Master’s Scholarship For Niger Delta Youths

todayMarch 24, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Federal Gornment, through NDDC, don open application for foreign Master’s scholarship for 2026/2027 academic session.

Dem announce am for one flyer wey dem post on dia X page on Monday.

According to dem, application start March 23, 2026, and go close April 19, 2026.

Dem say di programme go help young pipo from Niger Delta get beta training make dem fit compete well both for Naija and abroad.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app