Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Govo, Babajide Sanwo-Olu don open one new ogbonge free commercial building wey dem dey call Irele Towers for Lagos Free Trade Zone.
For di ogbonge lunching on Thursday, baba govo say dis building go hellep boost Lagos economy, create jobs, and attract investors.
Di govo thank private investors wey join hand to develop di project, explain say e go give businesses easy access to ports and other important infrastructure.
Sanwo-Olu also say Irele Towers go make Lagos dey more attractive for both local and international investors.
Written by: News Author
Irele Towers Lagos business Lagos Free Trade Zone Nigeria Economy SANWO OLU
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026