Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Vice Presido Kashim Shettima don sti tuk say wi Federal Gorment nor go play wit energy security, because future of di country depend on am.
Him yan dis one for di opening of Naija Electricity Liability Management Company (NELMCO) headquarters for Abuja.
Shettima say, NELMCO na promise to handle every every as e take concern energy security.
E press tuk, say dis administration sabi say energy security na di koko wey go hold national progress gbam.
Written by: News Author
FG energy policy Nigeria energy security Nigeria Government Vice President Shettima
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026