National

ASUU Give FG 4 Days To Start Paying Dia Agreed New Salary

todayMarch 27, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Academic Staff Union of Universities, ASUU, don give Federal Gorment four days ultimatum to start to dey pay university lecturers with di new salary structure wey dem agree.

ASUU Presido, Professor Christopher Piwuna, tuk dis one for one public lecture wey happen for Bauchi State.

U sabi say Dem don agree on di new salary since December 2025, and e suppose start from January 2026.

Piwuna say gorment never sti show workings following di new structure and must act fast or face serious action from di union.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app