ASUU

11 Results / Page 1 of 2

Background

OBODO NAIJA

Federal Gornment Release Allowance For Lecturers

By: Mariam Ajayi Federal Gornment don releaseĀ  CATA for lecturers across federal universities, polytechnics and colleges of education, covering January to August 2026. Education Minister, Dr Tunji Alausa, announce dis on Wednesday for Abuja after e inaugurate di Ministerial Committee on Accreditation, saying di payment follow di 2025 agreement between FG and ASUU. Di allowance dey help academic workers buy tools and materials wey dem need for teaching, research and […]

todaySeptember 9, 2026 10

Lagos

ASUU Say Professors Salary Don Fall Below Secondary School Principals for Lagos

By: Esther Daniel ASUU on Wednesday for Lagos accuse Lagos State Gornment say senior professors for state owned universities dey earn less dan secondary school principals, as di union say dem never implement 2025 FG ASUU agreement wey suppose improve lecturers welfare. Di union branches from LASU, LASUSTECH and LASUED make di allegation during emergency press conference for ASUU Secretariat, LASU Ojo, because lecturers dey face poor salary, high tax […]

todayAugust 5, 2026 11

National

ASUU Say No To FG-UK Coventry University Campus Agreement

By: Esther Ayoola Di Academic Staff Union of Universities (ASUU) like dis don reject Naija gornment agreement with UK to create branch of Coventry University for Naija. Im tuk dis one on Monday during public lecture wey ASUU Sa’adu Zungur University branch organize for Bauchi state. Piwuna say dem nor want any Coventry University branch for Naija because e fit spoil Nigerian university system. According to di ASUU oga, say […]

todayMarch 31, 2026 17

National

ASUU Give FG 4 Days To Start Paying Dia Agreed New Salary

By: Esther Ayoola Di Academic Staff Union of Universities, ASUU, don give Federal Gorment four days ultimatum to start to dey pay university lecturers with di new salary structure wey dem agree. ASUU Presido, Professor Christopher Piwuna, tuk dis one for one public lecture wey happen for Bauchi State. U sabi say Dem don agree on di new salary since December 2025, and e suppose start from January 2026. Piwuna […]

todayMarch 27, 2026 21

National

ASUU Cry Out Over Money Mismanagement For Naija

By: Esther Ayoola Di Academic Staff Union of Universities, ASUU, don open tuks on why Najia schools dey suffer, say na mismanagement of funds and weak governance for some universities across di country be di problem ASUU President, Professor Chris Pinuwa, tuk dis one for Abuja during di unveiling of di 2025 agreement between Federal Government and di union on Wednesday. Pinuwa warn say di problem dey affect accountability, stability […]

todayJanuary 14, 2026 27

National

FG, Asuu Don Enter Talks On 40% Pay Rise

Na wah o! Federal Gornment don yarn say dem wan give ASUU lecturers 40% salary increase, according to di pipo wey follow tori pipo talk for Abuja. Dis one land as ASUU leaders dey ready to waka back go negotiation table with Federal Gornment team wey Yayale Ahmed lead, afta dem don finally settle matter and hammer deal for ASUU National Executive Council meeting for Abuja last Sunday. Branch leaders […]

todayDecember 1, 2025 22

National

FG, Stop ASUU Strike Wey Dey Come

Nigeria dey face wahala again as Academic Staff Union of Universities (ASUU) fit start strike anytime soon. Dis no be new gbege; lecturers don dey complain for 15 years say since 2009 FGN-ASUU Memorandum of Understanding, government never dey pay dem proper salary, and inflation don chop di value of wetin dem suppose get. Past Presidents Goodluck Jonathan, Muhammadu Buhari, and even di current administration, don still dey open new […]

todayNovember 21, 2025 18

National

ASUU Mobilise Dia Chapters For October 13 Warning Strike

Barring any last-minute change, di Academic Staff Union of Universities (ASUU) go begin one two-week nationwide warning strike from Monday, October 13, 2025, to press dia demands from di Federal Government. Dis one dey inside one memo titled ā€œStrike Bulletin Oneā€ wey dem send give all branches, wey our correspondent see for Abuja. Di planned strike come after one two-week ultimatum wey di union give government last week to handle […]

todayOctober 7, 2025 44

Local

No Be Loan We Want – Taraba University ASUU Tell FG, Say Make Dem Give Dem Entitlements

The Academic Staff Union of Universities (ASUU), Federal University Wukari (FUW) branch, don demand say make government pay all their entitlements wey don pile up, dem reject the new loan scheme wey Federal Government bring. The union talk this one during protest wey dem organize to show how dem dey unhappy because government never do wetin dem promise for long time. ASUU FUW Chairperson, Professor Asabe Mercy, wey lead the […]

todayAugust 28, 2025 26

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds