By: Esther Ayoola
U.S president, Donald Trump, say e fit “destroy” Iran power plants and oil wells if dem no agree peace deal.
During him latest statement from Washington, oga Trump say US dey do “serious” tuks with di “new and more reasonable” Iran gornment, but warn say if ceasefire no happen, dem go strike sites wey dem never touch before.
Trump also threaten Kharg Island, di major fuel hub for Persian Gulf, like dis e dey tell Iran to behave demselves