Middle East tensions

4 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

US Presido Declare Total Shut Down For Strait of Hormuz

By: Shalom Ovie US. Presido, Donald Trump don send words to IRan say United States go hit Iran “very hard” tonight. Im tuk dis one for truth social, Say, dem go take over Kharg Island plus other oil infrastructure sites. Meanwhile, Iran Foreign Ministry don condemn di US strikes, say e don make di ceasefire almost useless Iran Revolutionary Guards carry out retaliatory attacks on US forces for Kuwait, Bahrain […]

todayJune 11, 2026 12

obodo oyinbo

US Top Diplomat Rubio Enter Vatican Meet Pope Leo XIV To Tuk About Iran War

By : Jolayemi Olajide US Secretary of State Marco Rubio don finally enter Vatican on Thursday go meet Pope Leo XIV, wey be di first US pope. Dis meeting sef dey follow tension between White House and Vatican over Pope position on di war for Iran. Rubio, wey be Catholic, on clear mata “say na serious tuk” e wan do with di Pope and Vatican top diplomat Pietro Parolin. Vatican […]

todayMay 8, 2026 15

obodo oyinbo

US Presido, Trump Give Big Announcement Say Ceasefire With Iran Likely To Continue

By: Esther Ayoola U.S presido, Donald Trump don make public announcement, say di ceasefire wey dey between US and Iran go sti continue till two countries go complete dia peace tuks. Di senior man sti put for im Truth social say, di blockade wey dem put for Iran ports go sti dey, until Tehran bring one clear and united proposal. Say like dis, nobody too sure how di US-Iran tuks […]

todayApril 22, 2026 14

obodo oyinbo

Trump Promise To Hit Iran Oil Sites, Asking Dem To Agree Peace Deal

By: Esther Ayoola U.S president, Donald Trump, say e fit "destroy" Iran power plants and oil wells if dem no agree peace deal. During him latest statement from Washington, oga Trump say US dey do "serious" tuks with di "new and more reasonable" Iran gornment, but warn say if ceasefire no happen, dem go strike sites wey dem never touch before. Trump also threaten Kharg Island, di major fuel hub […]

todayMarch 30, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds