Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido Bola Tinubu on Thursday don finally visit di palm Sunday attack victims for Jos, Plateau State.
E say dis one na to calm tension and make justice hapun.
For there, senior man Tinubu tell di Nigeria police and soldiers to go after di killers con sti order di plateau gorment to install CCTV cameras for betament security doings for di state.
Written by: Ridwan Agbomeji
BOLA AHMED TINUBU JOS PLATEAU STATE
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026