Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Chairmo of BUA Group, Abdulsamad Rabiu, like dis dey hail wi oga presido, Bola Tinubu economic, though say im reforms dey tough but na di right step forward for Nigeria.
E talk dis one when e visit di president for Lagos for di easter break.
After meeting na dis senior man con dey explain every, say, di gornment removal of fuel subsidy and devalue di naira, all dey correct, telling Nigerians to dey patient.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026