Former Finance Minister Kemi Adeosun don expose mata tuk how Federal Gornment take use technology wipe out plenty fake names for gornment payroll.
She say, when dem link salary system with BVN, dem discover about 45,000 ghost workers wey dey collect money for nothing.
According to her, before dat time, gornment dey spend pass salaries wey dem suppose dem pay, say na so corruption full plenty gorment offices.
She say instead of forcing new registration, dem just use BVN run parrol and na so dem take discover all di ghost worker for gorment offices.