Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Tinubu don show deep sadness as soldiers from 29 Task Force Brigade under Operation HADIN KAI lose dia lives for terrorist attack wey hapun for Benisheikh, Borno State.
Baba Seyi put dis one for im news tuk yesterday, sending condolences to di military pipo and families of di soldiers.
U sabi say, Defence Headquarters konfam say dis attack hapun early Thursday morning and say some casualties dey.
Dem tuk say di insurgents try break enter di camp, but troops stand fit to push dem back, say if not di story for really worwor.
Written by: News Author
BOLA AHMED TINUBU Borno attack President Tinubu terrorist attack Borno Tinubu reacts
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026