Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Tinubu don send congratulation to Nigerian billionaire Aliko Dangote as im add plus one to im age, hailing di seniorman role for Naija and Africa economic growth.
For statement wey Special Adviser Bayo Onanuga release on Friday, Tinubu tuk say Dangote entrepreneurial vision, resilience and innovation don change key industries for di country.
Tinubu highlight how Dangote big projects like refinery, petrochemical plants and cement factories across Africa don create jobs and support infrastructure development.
Written by: News Author
Aliko Dangote Bola Tinubu Dangote birthday Nigerian billionaire President Tinubu Tinubu salute Dangote
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026