Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Police Command don clear air on di rumour wey fly say cultist wan test dia power for Shitta, Akerele, Itire/Aguda and Ishaga area, say di report na false alarm.
Dis one di police put for statement wey di police tuk tuk person, PRO Abimbola Adebisi release to tori pipo on Monday
Say, CP Tijani Fatai don order heavy security presence, with plenty patrol and better monitoring for all those areas.
PRO Abimbola Adebisi advise people make dem ignore fake news and report anything suspicious to police emergency lines.
Written by: News Author
crime prevention Nigeria cultism Lagos LAGOS POLICE Lagos security update police statement Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026