obodo oyinbo

U.N Oga Guterres Beg US, Iran To Hold Serious Tuks

todayApril 15, 2026 7 2

Background
share close

UN Secretary-General António Guterres like dis dey  call for serious tuk between United States and Iran, say make dem follow international law.

E talk dis one to journalists for UN headquarters for New York on Tuesday.

Guterres say humanitarian and legal responsibilities dey ignored for di Middle East mata and other places, and dis dey cause serious chaos, suffering and destruction.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app