Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu, say like dis Naija stand solid with Gulf countries wey dey face tension because of US and Israel wahala with Iran.
Di Naija number one states man tuk dis one for State House, Abuja, when e receive Letters of Credence from new ambassadors and high commissioners from different parts of di world, including Qatar and Saudi Arabia.
Baba seyi praise di countries wetin nor good say dem try wella, as dem dey show patience and strong mind even as di war spoil every wia for di middle east.
Tinubu tuk say, everybody from di middle gat lap demselves to continue di calms, because na only peaceful way and careful action go stop di mata from turning to bigger problem for di world.
Written by: News Author
BOLA AHMED TINUBU Gulf nations support Middle East Conflict 2026 Nigeria backs Gulf states Nigeria foreign policy Tinubu peace call US Israel Iran crisis
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026