Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
U.S presido, Donald Trump don announce, say Israel and Lebanon ceasefire go continue for another three weeks afta dem hold tuks for White House.
According to trump, for di peace deal to last, e go sti need plenty support from Washington especially to help disarm Hezbollah.
Trump con sti go yarn for BBC say, everything wey im dey do, dey show positive result.
When tori pipo ask am about im threat to Iran., e say e no wan rush anything when e come to mata of deal with Iran.
Written by: News Author
DONALD TRUMP Israel Hezbollah conflict Israel Lebanon ceasefire Lebanon conflict update Middle East peace deal
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026