Sports

Arsenal Late Penalty Drama Scatter Match as Atletico Force 1-1 Draw for UCL Semi-Final

todayApril 30, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Arsenal and Atletico Madrid don go play draw 1-1 for dia Champions League semi-final first leg.

Referee first award late penalty for Arsenal afta Eberechi Eze fall, but VAR check cancel am say no serious contact.

Before dat, Viktor Gyokeres  score penalty for Arsenal, while Atletico reply through Julian Alvarez penalty afta handball decision.

Super Eagles player Ademola Lookman sef play full 90 minutes for Atletico and help dem hold di game tight.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds