Sports

Former Super Eagles B Midfielder Explain Why Players Dey Japa Go Anyhow Countries

todayMay 1, 2026 2

Background
share close

Former Super Eagles B midfielder Ifeanyi Ifeanyi don scata mouth say Nigeria premier football league dem nor dey pay well, na im make players dey take risk go countries wey nobody sabi

E tuk dis one for interview with journalist, as im dey explain how life be for am since e move go play football for Iraq.

According to am, di reason why people dey fear na because nobody really sabi wetin fit hapun next for Iraq.

E add say even as how e take dey for Iraq, Im dey cope well for Iraq.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds