National

Police Sack ASP Nuhu Usman, 4 Others Over Di Killing Of Mene Ogidi

todayMay 4, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Naija Police force don sack ASP Nuhu Usman and four other officers wey illegal kpai one suspect for Effurun, Delta State.

Nor be Amebo again say, police kpai 28-year-old, Mene Ogidi for Warri, and di tin cause serious anger online.

Police tuk, tuk, DCP Anthony Placid, naim give dis announcement on Sunday, say dem go sti charge di officers to court for di mata.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds