Sports

Super Falcons Set For UK Training Tour

todayMay 9, 2026 6

Background
share close

African champions, Super Falcons, don set to travel go United Kingdom later dis month for training camp as part of preparation for di 2026 Women’s Africa Cup of Nations.

Di training tour go happen from May 23 to 28, as Head coach Justine Madugu go use di chance check new players and test fresh legs ahead of di tournament.

According to reports, di team go play one friendly match during di camping period.

However, plenty of di big players fit no show for di camp because dem still dey busy with club duties.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds