obodo oyinbo

China, US Trade Tuks Start For South Korea

todayMay 13, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Delegation from China and United States don meet for trade tuks for South Korea on Wednesday.

According to Chinese state media Xinhua di meeting hapun for Incheon International Airport near Seoul as US Treasury Secretary Scott Bessent and Chinese Vice Premier He Lifeng lead di negotiation.

Dem tuk say di reason for di tuks na to continue ongoing trade discussion between both countries as US President Donald Trump dey prepare to land Beijing.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds