By : Jolayemi Olajide
River State Govo, Siminalayi Fubara don deny rumours wey dey spread say e wan join Nigeria Democratic Congress, insistingĀ say na still member of All Progressives Congress.
U sabi say, speculation rise after Fubara no show for APC screening exercise for incumbent governors last Saturday.
DiĀ Rivers govo explain imself on Wednesday during public meeting for Port Harcourt, dat all those tori nor be true and e remain committed.