political defection nigeria

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Fubara Dismiss Defection Talks, Reaffirm APC Loyalty

By : Jolayemi Olajide River State Govo, Siminalayi Fubara don deny rumours wey dey spread say e wan join Nigeria Democratic Congress, insistingĀ  say na still member of All Progressives Congress. U sabi say, speculation rise after Fubara no show for APC screening exercise for incumbent governors last Saturday. DiĀ  Rivers govo explain imself on Wednesday during public meeting for Port Harcourt, dat all those tori nor be true and […]

todayMay 14, 2026 1 1

Lagos

Jandor Pull Out For Lagos Governorship Race

Di 2023 Pipos Democratic Party Lagos state governorship candidate, Dr Abdul-Azeez Adediran, AKA Jandor, don withdraw from Lagos 2027 governorship race. He tuk dis one on Thursday for news conference, say e dey follow President Bola Tinubu endorsement of Deputy Governor Obafemi Hamzat as APC consensus candidate. Jandor, wey be Lagos4Lagos Movement leader, explain say dem don earlier agree to support whoever party choose, so he decide to step down. […]

todayApril 30, 2026 8

National

Datti Baba-Ahmed Dump Labour Party, Say Im Dey Join PRP

By: Esther Ayoola Labour Party 2023 vice-presidential candidate, Yusuf Datti Baba-Ahmed, don decide say im dey comot Labour party to join Peoples Redemption Party (PRP). E yarn dis one for TV sit down tuk on Tuesday, where e explain say problem wan finishĀ  Labour Party. According to am, di party don shift from wetin dem first stand for, na why e decide to comot.

todayApril 29, 2026 8

National

APC Officially Arrange Office For Fubara As New Member

By: Rilwan Agbomeji Di All Progressives Congress for Rivers State branch, don officially set table for oga Govo Siminalayi Fubara as di newest member wey Kawasaki from di PDP to APC. Like dis like dis , di state APC Chairmo Tony Okocha carry di mata for head like say na government work dey share share di govo left, right and center on top social media , dis one happen for […]

todayDecember 12, 2025 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds