Lagos

Sanwo-Olu Hail Olanrewaju for Betterment for  Banking Leadership

todayMay 15, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Senior man govo, Babajide Sanwo-Olu don (don pelle beta salutate give ) Prof. Pius Olanrewaju, say dis particular senior man try for Naija Chartered Institute Bankers.

Di governor, through Lagos Commissioner for Finance, Abayomi Oluyomi, tuk dis one on Thursday, during Olanrewaju sent fort party for Bankers House, Victoria Island, Lagos.

According Baba Sanwo Olu, Olanrenwaju suppose enter  di AMA, make Igwe give am award, say im ma try for  digital learning reforms, beta examination process and stronger relationship inside di Naija  banking sector.

Sanwo-Olu also salutate Olanrewaju for successfully completing im  tenure and ginger incoming CIBN Presido, Dele Alabi, to learn and promote di Nigeria banking industry.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds