BABAJIDE SANWO OLU

39 Results / Page 1 of 5

Background

Lagos

SANWO-OLU ASK WHY LAGOS PENSIONERS DEY VEX

By: Mariam Ajayi Oga Govo Babajide Sanwo-Olu don arrange meeting with Lagos pensioners on Thursday, as e wan hear why dem dey vex. Di pensioners don dey protest for Alausa, say government never pay dem dia entitlements for two years, after dem serve Lagos for 35 years. Dem say dem don tire to wait, as dem dey demand make government pay wetin dem don work for.

todaySeptember 2, 2026 2

Local

Lagos Gornment Install New Onise, Charge Am To Unite Ise Kingdom

By: Mariam Ajayi Lagos State Government don officially install Ibrahim Saliu as di new Onise of Ise Kingdom for Ibeju-Lekki. Government present di Staff of Office and Instrument of Appointment to am last Friday, after di death of former monarch, Ganiu Adegbesan. Special Adviser to di Governor on Rural Development, Nurudeen Agbaje, charge di new monarch to unite all di royal families and promote peace for di kingdom. He also […]

todayAugust 24, 2026 9

Lagos

Sanwo-Olu Give LASU Best Graduates N20m Each

Lagos Govo Babajide Sanwo-Olu on Wednesday give N20 million each to LASU overall best graduating students for 2024/2025 and 2025/2026 sessions. Sanwo-Olu announce di awards during LASU combined convocation for Ojo, where Ayilara Olawale and Adebanjo Samuel emerge best graduates with CGPA of 4.96 and 4.97. Di govo congratulate 20,604 graduates and say di number na di biggest for LASU history. Im add say 494 graduates make First Class, while […]

todayAugust 20, 2026 10

Business

Sanwo-Olu Begs Youths To Embrace Technology, Integrity In Business

By: Kofoworola Olayinka Lagos State Gofnor Babajide Sanwo-Olu on Tuesday urge young Nigerian to combine technology with integrity, as he speak through Commissioner for Finance Abayomi Oluyomi at a CIBN event for Lagos. Sanwo-Olu say young innovator, fintech entrepreneur and remote worker dey contribute to Nigeria economy, but warn say technology without discipline and integrity fit damage trust for financial sector. Di gofnor say Lagos State Employment Trust Fund don […]

todayAugust 17, 2026 13

Lagos

Sanwo-Olu Urges HR Leaders To Prepare Workers For AI Economy

By: Yusuf Abuh Lagos State Govo Babajide Sanwo-Olu has urged human resource executives to prepare workers for an AI-driven economy during di Special Human Resource Forum 2026 for Lagos, saying traditional workforce management no longer fit di changing labour market. Sanwo-Olu said HR managers must understand di skills workers need and where di future of work dey go, so Lagos fit position itself as a technology and human capital hub. […]

todayAugust 12, 2026 8

Lagos

FG, Lagos Join Forces To Fight Flood, Improve Water Supply

By: Yusuf Abuh Federal Gornment and Lagos State Gornment don renew dia collabo doings, dis time around say na  flooding dem wan rascal, to  improve water management and strengthen sanitation services for residents. Minister of Water Resources and Sanitation, Prof. Joseph Utsev, naim sorosoke dis mata as im ma go visit Lagos Govo, Babajide Sanwo-Olu, for Lagos on Thursday, where e promise more federal support for flood control and water […]

todayAugust 7, 2026 10

Lagos

Lagos Open New Workshop To Boost LNSA Security Operations

  By : Jolayemi Olajide Lagos State don commission new Lagos State Neighbourhood Safety Agency (LNSA) Technical and Mechanical Workshop for Ijede, Ikorodu, to improve maintenance of patrol vehicles, motorcycles and security equipment. House Committee Chairman on Information Strategy and Security, Hon. Stephen Ogundipe, praise Governor Babajide Sanwo-Olu and LNSA General Manager, Prince Dr. Ifalade Oyekan, say di project go strengthen security operations and improve emergency response. Ogundipe tok say […]

todayAugust 6, 2026 13

Lagos

Lagos Recruit 150 New Firefighters, Open Oworonshoki Fire Station

By: Olabisi Olatunji Lagos State Gornment don induct 150 newly trained firefighters and open di new Oworonshoki Fire Station to improve emergency response. Governor Babajide Sanwo-Olu say di move show government commitment to protect lives and property across di state. Di new officers complete six months intensive training for Lagos State Fire and Rescue Service Training Centre for Ikeja. Fire Service Controller General Margaret Adeseye urge di firefighters to remain […]

todayAugust 5, 2026 12

Lagos

ASUU Say Professors Salary Don Fall Below Secondary School Principals for Lagos

By: Esther Daniel ASUU on Wednesday for Lagos accuse Lagos State Gornment say senior professors for state owned universities dey earn less dan secondary school principals, as di union say dem never implement 2025 FG ASUU agreement wey suppose improve lecturers welfare. Di union branches from LASU, LASUSTECH and LASUED make di allegation during emergency press conference for ASUU Secretariat, LASU Ojo, because lecturers dey face poor salary, high tax […]

todayAugust 5, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds