OBODO NAIJA

Atiku Raise Concern of Why El-Rufai Sti Dey for Detention

todayMay 15, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Former Vice Presido, Atiku Abubakar on Friday don call on federal authorities and Kaduna State Gornment to immediately release former Kaduna Governor Nasir El-Rufai before Eid-el-Kabir, describing im continued detention as wickedness.

According to Atiku, say di mata na violation of civil liberties, democratic norms and rule of law.

Di statement come through im Senior Special Assistant on Public Communication, Phrank Shaibu, wey dem release give public.

E also insist say di situation no align with democratic principles and must be addressed quickly.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds