obodo oyinbo

US Tighten Ebola Security, Start Airport Screening

todayMay 19, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

US don tighten security measures to stop Ebola from spread, as dem start to screen passengers wey dey come from countries wey outbreak dey and also suspend visa services for now.

The move come after World Health Organization declare Ebola outbreak for Democratic Republic of Congo as international health emergency.

CDC Ebola response incident manager, Satish Pillai, konfam say one American for DRC don already catch di virus during work exposure, and dem dey try evacuate six other people for monitoring.

US health officials say all these steps na to prevent the disease from enter their country.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds