OBODO NAIJA

EFCC Gbab former Power Minister Saleh Mamman for Kaduna

todayMay 19, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don arrest former Minister of Power, Saleh Mamman, after Federal High Court for Abuja convict and sentence am say im collobi public funds.

According to reports, EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, konfam say di arrest happen around 3:30am on Tuesday.

Olukoyede talk say operatives pick up Mamman for Kaduna, wia dem also arrest two oda pipo wey allegedly dey protect am.

Di arrest come as anti-graft agency continue efforts to enforce court decisions and pursue corruption-related cases across Nigeria.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds