Lagos

Lagos Gornment Arrest Over 10,000  for  crossing Highway crossing

todayMay 25, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Baba  Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, don reveal say Lagos State Government arrest over 10,000 pipo for inside Alausa for di past one year because of environmental law breaking.

Wahab tuk dis one  during dia  2026 Ministerial Press Briefing, say dem gbab 5,715 pipo wey dey cross highway, 102 people for open defecation, and thousands more for street trading, cart-pushing, and waste table-shaking.

Di gornment carry out dis massive clear-out to mark di seventh year of Governor Babajide Sanwo-Olu administration and to show say dem ready to change the state face.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds