Iran don point finger say United States America dey misbehave, say why dem go break di ceasefire agreement wey dem get.
Iran say dem nor dey fear anybody, dat, dem go look America eye ball to eye ball, tell dem word, dat which kind nonsense say, dem agree something den America con dey do sometin different.
Say USÂ go drop bomb for dia missile sites and boats.
Tehran Supreme Leader, Ayatollah Mojtaba Khamenei, say dis anyhow behaviour by America, go make America lose dia power for Middle East.