National

Federal Gornment To Stop Flights From Ebola Countries

todayMay 29, 2026 7

Background
share close

Wi federal government dey consider to ban flights from countries wey dey suffer Ebola virus, all join to make sure say di disease no enter Nigeria.

Chief of Staff to oga Presido, Femi Gbajabiamila, na im break dis news on Thursday after one heavy meeting for Victoria Island, Lagos.

Gbajabiamila say if dem close border finish, dem go still isolate any passenger wey show Ebola symptoms for airport  to avoid di spread.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds