ebola virus

4 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Ebola For Congo, Kpai 254 Pipo

By: Yusuf Abuh   Ebola don continue im bad waka affecting more dan 1,000 people for Democratic Republic of Congo, don sti spread reach third displacement camp and kpai one 18-month-old baby girl. Congolese gornment confirm say 254 people don kpai so far from di affected three provinces for eastern Congo. Health report show say dem test di baby for Ebola on June 14 for Hungbe displacement camp, but she […]

todayJune 23, 2026 7

National

FG Tighten Ebola Check For Airports, Borders And Seaports Across Naija

By: Esther Ayool Federal Gornment don tighten Ebola check for airports, seaports and land borders across Naija to stop di virus from entering. Assistant Director Naija body mata pipo, Ado Bako, tuk say Naija never record any confirmed case yet. Ministry of Health yarn say travellers wey show symptoms or dem mark as high-risk go face extra screening, isolation and referral. As elders dey tuk, “better to close door before […]

todayJune 3, 2026 17

National

Federal Gornment To Stop Flights From Ebola Countries

Wi federal government dey consider to ban flights from countries wey dey suffer Ebola virus, all join to make sure say di disease no enter Nigeria. Chief of Staff to oga Presido, Femi Gbajabiamila, na im break dis news on Thursday after one heavy meeting for Victoria Island, Lagos. Gbajabiamila say if dem close border finish, dem go still isolate any passenger wey show Ebola symptoms for airport  to avoid […]

todayMay 29, 2026 11

Health

CENTRAL AFRICA ON FIRE: Di Full Gist On Di Latest 2026 Ebola Outbreak

They say "wetin dey sweet for mouth, na inside stomach e dey turn to bitter leaf." That na exactly di story for one small village for Northeast Congo, where simple celebration turn to cry-cry night. Pesin wey no do any evil, wey just chop life with family, start to complain of small headache for evening,  by midnight, sweat don cover am, and before day break, strange blood start to run […]

todayMay 25, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds