obodo oyinbo

Good News for DR Congo as Five Ebola Patients Recover

todayJune 2, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Five Ebola patients for DR Congo don recover and dem don discharge dem  from hospital as health workers dey continue doings to control di outbreak.

Health officials say the recovery na sign  say if patients quick receive treatment, dem go survive di  Ebola.

Dis latest  outbreak  don cause about 250 deaths according to tatafo, but authorities dey sti  try reduce di damage for congo.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds