By: Esther Ayoola
Naija Democratic congress, presidential candidate, Peter Obi don drop some wisdom word (oro ogbon), say make Nigerians make nor tagget any particular tribe for all di security badness wey dey sup for Naija.
For message wey e post for im verified X handle on Monday, Obi tok say as Igbo man, e don face plenty name calling and say many Fulani people dey suffer di same thing because of all di rubbish character of some pipo
Di former presidential candidate explain say plenty Nigerians don suffer di same tin dat, na dat tin dey divide di country.
Im say im di country must grow we must leave as one.