OBODO NAIJA

FG APPROVE FIVE FLIGHTS WEY GO CARRY NIGERIANS COMOT SOUTH AFRICA

todayJune 8, 2026 8 3

Background
share close

 

By : Jolayemi Olajide

Di Federal Gornment don arrange five emergency flights wey go carry Nigerians comot South Africa, based on xenophobic attack

Foreign Affairs Ministry tuk, tuk person, Kimiebi Ebienfa, drop dis ogbonge update on Sunday, say na over 500 citizens don register to come back home, and dem don moving di packing go Wednesday, so dat more person go register.

Nor be amebo say, wi oga Presido, Bola Tinubu give the order make dem arrange aeroplane to rescue Nigerians, with the first plane to comot today Monday evening.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds