OBODO NAIJA

Delta Police Burst jaguda boys, gbab Four Suspects Across Bayelsa And Imo 

todayJune 8, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Delta State Police Command don arrest four suspected jaguda boys wey bin con show dem self with one Beretta pistol, na so  police sieze di gun, for Effurun, Uvwie Local Government Area, as part of investigation into illegal firearm movement.

Police Commissioner CP Yemi Oyeniyi, naim knack dis mata for  news tuk, tuk on Monday.

Oga Oyeniyi  say, na beta intelligence and beta touch lighting naim di police  take gbab the  4 suspects for Bayelsa and Imo states after dem recover di gun  on May 1, 2026.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds