obodo oyinbo

US, Iran Exchange Blow

todayJune 11, 2026 8

Background
share close

US Presido Donald Trump, don cut chain say United States go hit Iran “hard” again after both sides exchange strikes overnight.

Di white house presido put dis one for X, say dis action na based on say Iran go shoot down US Army helicopter.

Iran President Masoud Pezeshkian respond for X say Iran go stand firm against any pressure or threat from America, showing say dem no go back down.

US Central Command later announce for social media say dem don begin fresh strikes on multiple targets inside Iran as response to wetin dem call continued Iranian aggression.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds