National

IGP Disu Promote 374 Kwara Police Officers

todayJune 12, 2026 4

Background
share close

By: Shalom Ovie

IGP Olatunji Disu promote 374 police officers for Kwara State Command say make dem go rake out jaguda boys.

Police tuk, tuk, Adetoun Ejire-Adeyemi, naim announce di promotion for Friday as part of nationwide exercise.

According to am, 365 constables, two corporals, five sergeants and two superintendents benefit from di promotion.

Police say di exercise na to reward officers wey dey work hard and serve well.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds