Local

Adeleke Challenge Court Ruling Wey Scrap Five Political Parties

todayJune 16, 2026 5

Background
share close

Osun State Govo, Ademola Adeleke don condemn di Federal High Court judgment wey order make dem deregister five political parties, say na abuse of court process and violation of Court of Appeal order.

For statement wey im tuk, tuk, Olawale Rasheed, release for Osogbo on Monday, Adeleke talk say di Court of Appeal don already order make all proceedings for di mata stop pending further hearing.

Di govo express surprise say di Federal High Court still deliver judgment despite di order from appeal  court.

Adeleke beg Osun pipo make dem remain calm, as di Court of Appeal go hear di case on Tuesday.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds