Wi oga Presido, Bola Tinubu don felicitate Muslims for Nigeria and di obodo world as dem mark Islamic New Year, 1st Muharram 1448AH.
Baba Seyi put dis one for statement wey im send through im Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, on Tuesday,
E urge Nigerians make dem show patriotism and be beta citizens as di new Hijri year begin.
Â
Â
Â