OBODO NAIJA

NYSC Don Set Date For Batch B Stream I POP

todayJune 24, 2026 5

Background
share close

By: Emmanuel Ariyo-David

National Youth Service Corps don approve Thursday, July 9, 2026, as official passing-out date for 2025 Batch ‘B’ Stream I corps members across Nigeria.

NYSC announce di date for statement wey dem post for dia official X handle on Wednesday, signed by Director of Information and Public Relations, Caroline Embu.

According to di statement, activities wey go lead to di passing-out exercise start since June 23.

Di scheme talk say di low-key ceremony go end with distribution of Certificates of National Service to eligible corps members for all local government areas for di country.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds