Sports

Osimhen Tell Galatasaray Make Dem Sign Arokodare As Backup Striker

todayJune 25, 2026 6

Background
share close

Super Eagles seniorman striker, Victor Osimhen like dis don  reportedly tell Galatasaray make dem sign Tolu Arokodare as backup striker ahead of 2026/27 season.

Report say Galatasaray fit lose Argentine striker Mauro Icardi , so dem dey look for replacement for attack.

Turkish journalist Burak Eren talk say Osimhen recommend Arokodare to di club, as both players get close relationship and Arokodare dey see Osimhen as role model.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds