OBODO NAIJA

NARD Give FG Four Weeks, Threaten Nationwide Strike

todayJune 29, 2026 6

Background
share close

Di Nigerian Association of Resident Doctors (NARD), dat di number one body mata pipo don declare say if wi Federal Gornment nor con follow dem discuss about dia  lazy salary in di next four-week, dem go shut down all hospital house for di Country.

Dis according to a paper wey di association release on Sunday after dia special meeting wey hapun online on Saturday.

NARD Presido, Dr. Mohammad Usman Suleiman, Secretary-General, an other senior pipo, konfam dia stand, say na based di way federal gormen t dey do dem, say FG don dey see dem finish, zero ratin, agreement wey dem agree, FG look dem thruway face, dat e nor work.

Dem warn say if gornment no meet dia demands within di four weeks, resident doctors fit begin nationwide strike.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds