Sports

How Germany Disgrace Dia Village Pipo For World Cup

todayJune 30, 2026 5

Background
share close

Germany don do surprise crash out of di World Cup afta Paraguay beat dem 4-3 for penalty shootout, say both teams play 1-1 for regulation and extra time on Monday.

Julio Enciso naim score first for Paraguay before Kai Havertz equalise for Germany with im third goal of di tournament.

VAR con cancel Jonathan Tah extra-time goal, as Paraguay hold strong reach penalty shootout.

Goalkeeper Orlando Gill save two German penalties before Jose Canale score di winning spot-kick, giving Paraguay one of di biggest upsets for di competition.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Sports

Late Goal Carry Canada Enter World Cup Round 16

Canada don qualify for World Cup last 16 for di first time after Stephen Eustaquio score late winner wey give dem 1-0 victory against South Africa on Sunday for di first knockout match. Di game bin dey wan enter extra time oh, before Eustaquio fire one fine shot from outside […]

todayJune 29, 2026 6


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds